lirik lagu baba god – yinno-c
(verse 1)
when u feel like nothing right
when the light u see no bright
when u try but still na fight
life e hard brother
when ya neighbor do you bad
when ya friend go turn e back
when condition push you back
life e hard brother
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
(verse 2)
every other day you go dey struggle
e don tay wey you been dey hustle
them go dey laugh them dey talk your matter for you
e go dey pain go dey pain you wetin do you
it’s a brand new day make you dey humble
when time get rough make you get muscle
e no easy eehh
e no easy eehh
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi (x4)
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu adrian milanio › lirik lagu something about you – adrian milanio
- kumpulan lirik lagu mxxdy › lirik lagu voorbij – mxxdy
- kumpulan lirik lagu beceith › lirik lagu e.m.i – beceith
- kumpulan lirik lagu yns › lirik lagu hall – yns
- kumpulan lirik lagu 斉藤壮馬 souma saito › lirik lagu 夜明けはまだ (yoake wa mada) – 斉藤壮馬 (souma saito)
- kumpulan lirik lagu lferda › lirik lagu loubiya – lferda
- kumpulan lirik lagu peo pete › lirik lagu rainbow six siege – pe$o pete
- kumpulan lirik lagu frane › lirik lagu supernova – frane
- kumpulan lirik lagu joshuas black eyed › lirik lagu dead dreams – joshua’s black eyed
- kumpulan lirik lagu solium fatalis › lirik lagu hymn to the infected – solium fatalis