lirik lagu just a man – yinno-c
verse 1:
every time i say i’m the man
i want to act strong like say na me be oga
sometimes i too sabi oh
i no dey do wrong shey na me be oga
i no dey hear from my mama
i no dey hear from my papa
i no dey hear from jehova
i no dey hear from my baby
i no dey hear from my lady
i only hear from the bad gang
but i want to say…
chorus:
i am just a man
i need you i am just a man
take me like i am
i need you take me like i am (x2)
verse 2:
plenty time wey i don do bad
i still dey act strong like say na me be oga
sometimes i get ego, i no dey do wrong
shey na me be oga
i no dey hear from my mama
i no dey hear from my papa
i no dey hear from jehova
i no dey hear from my baby
i no dey hear from my lady
i only hear from the bad gang
but i want to say…
chorus:
i am just a man
i need you i am just a man
take me like i am
i need you take me like i am (x2)
i need you need you i need you, i need you need you i need you (x2)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu playmobille › lirik lagu carlito e o precipício – playmobille
- kumpulan lirik lagu cezar e paulinho › lirik lagu radialista – cezar e paulinho
- kumpulan lirik lagu julio junior › lirik lagu o vento sopra os seus cabelos – julio & junior
- kumpulan lirik lagu rozeane ribeiro › lirik lagu vento impetuoso – rozeane ribeiro
- kumpulan lirik lagu paulo nascimento de iguatu › lirik lagu sou pobre mas não sou corno – paulo nascimento de iguatu
- kumpulan lirik lagu la mancha del jardin › lirik lagu lucielle – la mancha del jardín
- kumpulan lirik lagu anjos de resgate › lirik lagu foi por você – anjos de resgate
- kumpulan lirik lagu diego fernandes › lirik lagu há esperança 1 – diego fernandes
- kumpulan lirik lagu raciocinio moral › lirik lagu lute pela sua paz – raciocinio moral
- kumpulan lirik lagu rei lagarto › lirik lagu mr. mystery – rei lagarto