lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu is a wife – yolyboy

Loading...

number one yolyboy yeah yah

all i want now is a wife
that woman wey no high
that kind woman wey fine
all i want is a wife
that kind woman wey no high
that kind girl wey hot woh

i know say me i no sabi talk
i get heart wey too dey burn
i get mouth wey dey run like tap
small things i dey turn nam to manya
but i know me i sabi love
for my heart my woman number one
i know say i love ma mama die
but every other girl i no get time
i need a wife with reasoning
wey go calm no reason
wey go talk me sweetly
(wey go talk me wella)
me i go trеat gently
and i go take kam easy
and i go makе her happy yeah

all i want now is a wife
that woman wey no high
that kind woman wey fine
all i want is a wife
that kind woman wey no high
that kind girl wey hot woh
all i want now is a wife
that woman wey no high
that kind woman wey fine
all i want is a wife
that kind woman wey no high
that kind girl wey hot woh
she go dey call me baby
and i go dey call her honey
and she go become my lady
she go dey call me baby
and i go dey call her honey
and she go become my lady
i need a wife with reasoning
wey go calm no reason
wey go talk me sweetly
(wey go talk me wella)
me i go treat gently
and i go take kam easy
and i go make her happy yeah

all i want now is a wife
that woman wey no high
that kind woman wey fine
all i want is a wife
that kind woman wey no high
that kind girl wey hot woh
all i want now is a wife
that woman wey no high
that kind woman wey fine
all i want is a wife
that kind woman wey no high
that kind girl wey hot woh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...