
p square are back again - yolyboy lyrics
yoly yoly boy
ehh
some people no wan meh psquare dey
(na na na na)
some even wan make psquare craze
(yea yea yeah yeah)
now wey dem dey (hey ) na dem wey don dey craze
now wey dem dey (hey) papa god go bless and na two times bless
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem bе talkam say
psquare no go teh but now
psquare arе back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
chai
make you dey move make you no dey beef
cos even akon talkam say una don break him heart o
chai
now wey everything don dey resolve congratulations
make you dey feed your fans for life
na wetin wey una sabi
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh but now
psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly
Random Song Lyrics :
- thrill of the moment - slade the supreme lyrics
- on me - gift (uk) lyrics
- sufrirás - los acosta lyrics
- sound the alarm - prima donna lyrics
- 10ft tall - devin kennedy lyrics
- blue roses - dani daraiche lyrics
- c'est mon affaire - léoparleur lyrics
- éclair brut - b.b. jacques lyrics
- dixie - griffin johnson lyrics
- snufkin, we can go! - la petite mort / little death lyrics