lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu p square are back again – yolyboy

Loading...

yoly yoly boy
ehh

some people no wan meh psquare dey
(na na na na)
some even wan make psquare craze
(yea yea yeah yeah)
now wey dem dey (hey ) na dem wey don dey craze
now wey dem dey (hey) papa god go bless and na two times bless

dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem bе talkam say
psquare no go teh but now

psquare arе back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly

psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly

chai
make you dey move make you no dey beef
cos even akon talkam say una don break him heart o
chai
now wey everything don dey resolve congratulations
make you dey feed your fans for life
na wetin wey una sabi

dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh
dem be run kiti kiti
run their mouth kata kata
dem be talkam say
psquare no go teh but now

psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly

psquare are back again (back again)
peter and paul are back again (back again)
i can’t believe say when i sleep one very evening (hey)
i can’t believe say wake up early momo
and news dey fly

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...