lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu to all the people – yolyboy

Loading...

me just dey form my story
make you no come around me
me know say everything wey i do
for this hustle me no dey lonely
and anytime i dey falling
me just go on my knees and dey pray
i know say baba god know say
me dey work me no dey complain
so no dey try border me
make i dey for my lane
i no dey complain
i know say my hustle go pay
someday ego sunny
and sometimes e dey rainy
even if e no pay
na my life make i dey my dey yeah

to all the people
wey dey try to see dem stop me
to all the people
wey dey try to see dem hold me down
to all the people
wey dey try to see my light no shine
e no go work i say e no go work

me no dey that far away
i can tell everything dey come my way
after all the years i pay
i no fit just go my way yah
dey understand
that i pass through many things here
so no come from like say
you no relate
so show me love
show me love
show me love
show me love
no be hate oh
my brothers and sisters
show me love
show me love
show me love
show me love
no be hate oh
my family and friends ah
to all the people
wey dey try to see dem stop me
to all the people
wey dey try to see dem hold me down
to all the people
wey dey try to see my light no shine
e no go work i say e no go work

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...