lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu faraway – young click

Loading...

fine gal in my dm, i can’t forget the way u dey ride me eee
ohmo dis kind nor feelings i can deny, gal i can’t deny eee
u dey give me love way i can return n am felling inside u day k!ll me slow slow slow

chorus : repeat : so hold my hands make i carry u go away
so far away, far far away
so hold my hands make i carry u go away
so far away, far far away

ohmo u go k!ll me shine no
ohmo u go k!ll me die oh
dis kind love i can’t deny oh
i can’t deny die die die
say ohmo u go k!ll me shine oh
ohmo u go k!ll me die no
dis kind love i can’t deny die die die ahh

2nd verse
were my beautiful babe day sissy, diana
go tell ur mama say eee na me go marry you
i say this time around no delay ooo cause am waiting for u my day
u are the one i have set my eyes on u cause i can’t stop following u now
sissy diana my babe gal, hold my hands make i carry u go
sissy diana my babe ahh eee eeee

last chorus :
chorus : repeat : so hold my hands make i carry u go away
so far away, far far away
so hold my hands make i carry u go away
so far away, far far away
ohmo u go k!ll me shine no
ohmo u go k!ll me die oh
dis kind love i can’t deny oh
i can’t deny die die die
say ohmo u go k!ll me shine oh
ohmo u go k!ll me die oh
dis kind love i can’t deny oh
i can’t deny die die die eee

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...