lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu addicted – youngt noni

Loading...

intro:
track
boy wey dey sing song dada

verse 1:
sey girl my eye dan dirty
and i am feeling naughty
make we dey omoge
oya gbedi soke
make you give me something

sey my eye dan dirty
and i am feeling naughty
make we dey amaka
oya pull off naa
make you no leave me hanging

pre chorus:
cus i dan shamamanya
am addicted to you
for your sake i go turn lagbaja
make i for sing song for you
i wan be like pablo escoba
give all my money to you
make i be your nelson mandela
so i fit to fight squad for you
chorus:
am addicted
agh agh aghhhh
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh

girl am addicted
agh agh aghhhh
am addictеd to you
to you
uwoooh oh ohh

hook:
aiyaa
and if you give me your love
i no go run away yеah yeah yeah yeah
girl if you give me your heart
i go dey, i go dey, dey dey dey

and if you give me your love
i no go run away yeah yeah yeah yeah
girl if you give me your heart
i go dey, i go dey, dey dey dey

verse 2:
sey i be the phone
you be my charger
anytime you slot in
naso i dey add bar
sey me no go leave you for ann
cus you are the best thing in my life
sey you be the phone
i be your charger
anytime i slot in
i know sey you they feel am
uloma
my beamer
oya na come make we dey together

pre chorus:
see cus i dan shamamanya
am addicted to you
for your sake i go turn lagbaja
make i for sing song for you
i wan be like pablo escoba
give all my money to you
make i be your nelson mandela
so i fit to fight squad for you

chorus:
am addicted
am addicted, am addicted
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh

girl am addicted
am addicted
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh
outro:
agh agh aghhhh
youngt noni oh ohh ohhh
oya na boy wey dey sing song dada
agh agh aghhhh

saytmix

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...