lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ajibole – youngt noni

Loading...

intro:
magical

boy we dey sing song dada ahhh

hook:
ole ole
ole ole, ajibole
ole ole
ole ole, ajibole

verse 1:
who be that man for the corner
wey dey eye my babe with him raba
oga calm down
off your greenlight
abi you want make dem serve me breakfast
shawty come make i hold u tight
no dey look back
make u no leave me for ceaser
sey me i be hard guy
buh as e stand now
make e person call the popo
somebody want to take my baby away (away)
i fitto kpai if she go away (away)
cause she’s the air that i breathe
the highness in my weed
i be the honey, she be bee
the key to my dreams
somebody want to take my baby away (away)
and if she go, i fitto go astray (astray)
cause she’s the air that i breathe
the highness in my weed
i be the honey, she be bee
the key to my dreams
chorus:
ole ole
ole, you be ajibole
ole ole
you wanna take my baby away
you be ajibole

hook:
ole ole
ole ole, ajibole
ole ole
ole ole, ajibole

verse 2:
finally i found love
kind of girl i want oh
so no come dey oppress us with ur doe
my baby is contended with me
sey i dey give her loving plus everything wey she need
i no want wahala
me and you know sey your money pass my raba
where my phone first make i dial their number
baby wait oh, i no fit fight make i call the popo because
somebody want to take my baby away (away)
and if she go, i fitto go astray (astray)
cause she’s the air that i breathe
the highness in my weed
i be the honey, she be bee
the key to my dreams
chorus:
ole ole
ole, you be ajibole
ole ole
you wanna take my baby away
you be ajibole

outro:
ole ole
ole ole, ajibole
ole ole
ole ole, ajibole

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...