lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu blessings – youngt noni

Loading...

intro:
abujeii!
uworwiiiiie
okwu ego
uworwiiiie
okwu ego
its sayt on the beat

verse 1:
sey have been doing songs writing lyrics
entering studio, lord have been singing
wen e go be my time, have been asking
oluwa shower me your blessings, see m begging
since this morning, man never chop
i dey huzzle e com be like sey i no dey work
n*ggas dem dey find me sey i play them run
sapa nice 1 shey you see wetin you cause
chorus:
i dey pray for god’s blessings
for god’s mercies
make he give me this money
make i dey happy
we dey pray for god’s blessings
for god’s mercies oh
make he give us this money
make we live happy

hook:
okwu egooooooo
na money matter ohhh
okwu ego oh oh ohhh
okwu egooooo
na money matter oh ohhh
okwu egoooo
eh eh eh ehhh

verse 2:
okwu egooo, money matter everyday ehh
i wan know why i no fit smile like lavida
lord you know the struggle dey nack me like pendant
show mercy before suffer chop man like diet
egh eghhh
cause, everyday na work but man no get shingbain
when i think about my life sometimes me i dey cry
lord if i get my own house and my car e no bad
balling with my bloods omo make i no die
everyday na work but man no get shingbain
when i think about my life sometimes me i dey cry
if i get my house and my car e no bad
convoy things with my guyz walaih
chorus:
i dey pray for god’s blessings
for god’s mercies
make he give me this money
make i dey happy
we dey pray for god’s blessings
for god’s mercies oh
make he give us this money
make we live happy

hook:
okwu egooooooo
na money matter ohhh
okwu ego oh oh ohhh
okwu egooooo
na money matter oh ohhh
okwu egoooo
eh eh eh ehhh

outro:
youngt noni oh oh ohh
skippa yeh iyehhh egh eghh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...