lirik lagu life – youngt noni
gprs studio
uwoo
iyeeah
ayaaaa ayaaah
sayt
iyee eh ehh
ayiaa
for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time
for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time
sey i hoped on my mom and my dad
i never knew that this life was so hard
i worked hard, and i pray and i fast
i enter hk, e no pay
wetin man go do, i try again
ayiaaahh, ouwuooo, uwwuwwee
sey its so painful
sey man dey huzzle for street
but nothing to eat
ayiaah
sеy this life e no balance at all
sеy this life e no balance at all
god, answer our prayers
we want to enjoy life
e no go bad, if we pull out together
e no go bad, if we pull out together
for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time
for this life, sey man no suppose stress himself
but, i ghat so may p bothering my head
but, i know sey 1 day e go beta
i keep my hope’s high
i do my things right
and i wait for my time
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mvko › lirik lagu coffin – mvko
- kumpulan lirik lagu klinac › lirik lagu nisi naš – klinac
- kumpulan lirik lagu raphael saadiq › lirik lagu ask of you (live at the house of blues) – raphael saadiq
- kumpulan lirik lagu fungi hoodie › lirik lagu hdmd – fungi hoodie
- kumpulan lirik lagu tienas › lirik lagu anti freestyle – tienas
- kumpulan lirik lagu hillsong instrumentals › lirik lagu the passion – hillsong instrumentals
- kumpulan lirik lagu why roci › lirik lagu non mi pare il caso – why roci
- kumpulan lirik lagu twikipedia › lirik lagu dummy – twikipedia
- kumpulan lirik lagu seaohdeewhy › lirik lagu new horizon – seaohdeewhy
- kumpulan lirik lagu revolve band › lirik lagu fatal incision – revolve (band)