lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu waka pass – ysmahnraster

Loading...

hey
haaa
see
you need to pay attention
e no go bad if i taste wealth
money on my mind like headset
poverty bad for christ sake
that’s why me surely gonna fight
i wanna times wetin i get
me don’t compete with my [?]
spend on my lady ekaite
everyday na my number she dial it
puff and pass no de last
i don’t mingle cus man no wan past
eyoh
s.a.p.a. bass
yoh e de loud when push no [?]
i no get time to de play
when things pass me come ahh i go pray
i want answers so i say to god
[?]
i no de like anything wey go
i waka pass am ehh
abeg no come my way
i no dе gbadu anything stress
i waka pass am ehh
[to be completed]

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...