lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu nightmares – yung hyper

Loading...

educated street boi

nightmares daylight dreaming
sleeplessness i dey fight my demons
don’t be quick to judge hear my opinions
i dey read the book of psalms like i dey recite mac*milian

nightmares daylight dreaming
sleepless night i dey fight my demons
don’t be quick to judge hear my opinions
i dey read the book of psalms like i dey recite mac*milian

i agree that i was lost and i fell off the radar
and my paddy wey dey do music sef turn to comedian
mo da owo sinu kolo fi ra boot make i for ball
so i had to steal from the devil and stylishly run to god
i’m perfectly looking,i’m making and i’m painting a picture
but our politicians and looters dey cause alutas in the nation
people’s decisions and visions are shattered to pieces
we no fit exercise our franchise oun ni nkan temi reason
our voices has been soundproofed
ewo ba tu shey po to see the crowd that the youth has pulled
f*ck the system this country na big taboo
regardless of eni toban lead we all go meet our doom
huh and to my fans that i ghost up on
journey of a thousand miles ma shi maa sa ere i no stop run
i’m sincerely sorry e sha mope me i no stubborn
i go dey drop bars mo maa drop orin me no bother no custom
my vertical type of view to you e fit be horizontal
omo elomi le ti owobo anything ko sha ti ra frontal
mehn it’s all for survival
ka maa paro ka ma jale koseni kan to like suffer
one family, one cup of rice wo kin je ju four spoons
some said that she f*cked up toba ya sin o maa fhor spoon
kowoso fun generator ko daa wo kin fi ina sun
shebi na hook up una call am but for her mind she just dey hustle
nightmares daylight dreaming
sleeplessness i dey fight my demons
don’t be quick to judge hear my opinions
i dey read the book of psalms like i dey recite mac*milian

nightmares daylight dreaming
sleepless night i dey fight my demons
don’t be quick to judge hear my opinions
i dey read the book of psalms like i dey recite mac*milian

don’t put the blame on this guy wo how can you sure be so sure
na the outside we dey see we no know wetin sup for closed door
people wey dey spread rumors like gomorrrah they are so dumb (sodom)
but before you label anybody make you hold on
him papa dey work hin mama work but everything no dey work out
he exercise patience but that one no mean say he go work out
he lost his both parents in a fatal accident
he con go squat with one of hin guy for another residence
ebuka ti wa di drop out he don turn internet gangster
he don go give girl belle he dey find money for ante*natal
cos why, hin babe tell am say she no go fit abort
how is she gonna do such she still have the fear of god
ebuka wa gbeje soju check hin eyes omo na blood
he dey feel depressed because say some of hin niqqas dey abroad
don’t judge a book by its cover although ebuka was wrong
if na you dey ebuka shoes tell me what would you have done
olowo laye mo awon paddy eh ti yo koro ni set
o wan binu si olorun pe oluwa which day e go set
awon paddy eh ti ra benz which day he go get
people don dey spread rumors for street abi hin no dey progress
na which day you go make am sef ?ebuka was dumbfounded
he con go carry sniper drink the next day he was found*dead
rest in peace ebuka

nightmares daylight dreaming
sleeplessness i dey fight my demons
don’t be quick to judge hear my opinions
i dey read the book of psalms like i dey recite mac*milian

nightmares daylight dreaming
sleepless night i dey fight my demons
don’t be quick to judge hear my opinions
i dey read the book of psalms like i dey recite mac*milian

so i dey my room dey think for night
how this g go take survive
how i go take see road when this nepa people seize their light
many things been dey my head my only escape is the mic
my whole mind is f*cked up the whole thing nor dey synchronize
some times mehn i think my demons stay winning
they don throw me potopoto they don stain my white lining
say my prayers in the night in the morning i’m back sinning
active for night trade dope plug i’m back dealing
your hustle na your hustle n0body go invest
a lot of promises won ran e bro them nor be seamstress
ready fight for birthright with no porridge from my jacob
you wan sleep on me aje you fit nor wake up
credo mix

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...