lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu power – yung roc

Loading...

[verse 1 : yungroc]
i know una dey feel my beat right now
wetin i wan yarn different right now
look at my life on different angle
the courses, events are on a chain reaction yo!
no matter what, men must whack
if i work so hard i swear i no go lack
this life na real jungle (jungle)
even if it rains the rule is we must struggle yo!
no be by might nor by power (yeah)
no be grii grii no be gra gra (nah)
look for what you seek in time
pray hard, you go get what you desire
your life is full of ups and downs
er’day we see peeps smile and frown
work your way straight uptown
no do merry-go-round and i’m out now!

[chorus : kzeal]

say i dey fresh like this
i dey fine like this
omo you know the story now
see them, wey been laugh me
them wey been mock me
happy to know me now
omo our blessings no go sour sour sour sour leh!
omo na the oluwa power power power power leh!

[verse 2 : yungroc]
one day, gala hawker fit push rolls royce
even pure water trader no fit shout above him voice
(pure water) life grows in stages
life is not ugly e get different phases
i know the dues i owe
i know the rules i made
i know the milestones
i know choices i made
i’ll be moving on the right side
not the wild side
keeping my eyes open focusing the right side
as oluwa dey by my right side
nothing i go lack if i work for it
now i don dey see myself on the bright side
i gotta thank god cuz his hands on it

[chorus : kzeal]

say i dey fresh like this
i dey fine like this
omo you know the story now
see them, wey been laugh me
them wey been mock me
happy to know me now
omo our blessings no go sour sour sour sour leh!
omo na the oluwa power power power power leh!

[verse 3 : yungroc]
i know i can
be what i wanna be
if i work hard on it
i’ll be where i wanna be
yo! no be my fault i dey see the sunshine
insha oluwa what’s mine is all mine
i’m on the apex i dey see things clear
my future so bright and it’s crystal clear
and my fame is near
na me dem dey cheer
nowadays the rules i made an him dem dey adhere
cuz even jealousy cannot ignite the fire that’s part of me
i walked a million miles to get where i stand in history
god blessed me, nobody can take it
even though you go to babalawo, nobody can curse me
yes of course i no dey lie
if y’all doubt me, make you try me
call me on your mirror, its not gon find me
see olurun you dey my side
and i know say you be my guide
never ever i know no fear
yeah i’m taking over this year!

chorus :

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...