lirik lagu jaye lo – yungprince omoseefreshboy
yeah yeah oh oh oh eh
omoseefreshboy yeh they call me yungprince oh oh oh
at times e dey good
and at times e dey bad o
sometimes you go choose
and sometimes no get choice oh oh oh ewo!
omo na to take am anyhow e come
omo no dey frown everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo jaye lo eh iye!
oh! ewo (winnie on the beat) eh…chiiii!
awalawa oh tabarirawa
kole wipè for king to be servant
so you be king if you say so
and you be queen if you say so
flex the life wey you get o
before you go kpai with regrets o ye iye!
omo na to take am anyhow e come
omo why you cry everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
all work and no play go make a man turn dully o
you sef suppose know say life no getti part two o
(e no get oh…oh oh oh)
thank god it’s friday, i’ll rock it like my birthday
gotta’ flip my hands in the air like i don’t care
thank god it’s friday, so rock it like your birthday
flip your hair in the air, baby you sef make you feel the vibe….chiiii!
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
(end)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu scarlett johansson › lirik lagu trust in me – scarlett johansson
- kumpulan lirik lagu happyhappy › lirik lagu 070707 – happyhappy
- kumpulan lirik lagu hipster djs united › lirik lagu change the way you kiss me (a tribute to example) – hipster djs united
- kumpulan lirik lagu som livre › lirik lagu spectrum – som livre
- kumpulan lirik lagu mirza soljanin › lirik lagu racun za ljubav – mirza soljanin
- kumpulan lirik lagu quique carri › lirik lagu vencer los miedos – quique carri
- kumpulan lirik lagu nisvanis › lirik lagu нэргүй дуу – nisvanis
- kumpulan lirik lagu sammy johnson feat tenelle luafalemana › lirik lagu say that you love me (feat. tenelle) – sammy johnson feat. tenelle luafalemana
- kumpulan lirik lagu snakehips tory lanez › lirik lagu dímelo – snakehips & tory lanez
- kumpulan lirik lagu the coathangers › lirik lagu had enough – the coathangers