lirik lagu miss you – zahzah
i’ve been thinking, i’ve been thinking wey my love
where my baby dey, wey i no dey see her green light
i’ve been singing, i’ve been singing oh my love
maybe when i hit the right note girl we can unite
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa
say baby make i tell you wetin dey my mind
e go pain me if i see you with another man
girl you light up my life like the rizla
oh you so d*mn fine with a charisma (ahn ahn!)
i’ve been to the north and south
girl na only you wey dey blow my mind
girl only you!
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu indigo sparke › lirik lagu bad dreams (castle demo) – indigo sparke
- kumpulan lirik lagu izolan bc › lirik lagu ben aki – izolan bc
- kumpulan lirik lagu kingmj › lirik lagu risk = chance – kingmj
- kumpulan lirik lagu neblinna › lirik lagu mujer sin maquillaje – neblinna
- kumpulan lirik lagu mc holocaust › lirik lagu loc’d out renegade *havin nitemares still awake g* – mc holocaust
- kumpulan lirik lagu materia › lirik lagu another (the rising live) – materia
- kumpulan lirik lagu j dani › lirik lagu introspectiva – j dani
- kumpulan lirik lagu rachelle ann go › lirik lagu feelings – rachelle ann go
- kumpulan lirik lagu farid bang › lirik lagu 2008 – farid bang
- kumpulan lirik lagu swinnen › lirik lagu shine a light – swinnen