lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu proud – zarion uti

Loading...

ya ya ya ya
ya ya ya ya
ya ya ya ya

normal (yeah yeah)
oh yeah (minzulode)

who god don bless
say no man can curse
they must feel the gbedu omo na by force
i know say one day i go buy the porsche (yeah)
i must to n’owo omo it’s a must yeah

cuz i know e sure for me yeah yeah
say i go make money yeah yeah
euros pounds dollars omo
i go dey too soji yeah yeah
you go follow shake body yeah yeah
faridah ati soji yeah yeah
daddy ati mummy yeah yeah
them go dey proud of me yeah yeah

work and grind
chop and whine
hustle getti money make you fit chop life
work and grind
chop and whine
hustle make chop make you fit chop life
work and grind
chop and whine
bad girl come here make you dance and whine
if you no dey work you fit to change your life
abeg make you change your life
see everyday e be grind day
we no care what the time say
all day all night
hungry man no fit get holiday
hungry man no fit get holiday

from the ghetto where wey we dey
wey n0body believe say
we fit make am out
hungry man no fit get holiday
no forget say na ghetto we dey

cuz we no come from a london
now we just dey chill for the london
s*xy lady pull up and whine pon me with your bum bum

ah we no come from the london
now we steady chilling in the london
no forget say na ghetto we dey
hungry man no fit get holiday

cause i know e sure for me yeah yeah
say i go make money yeah yeah

euros pounds dollars omo
i go dey too soji yeah yeah
you go follow shake body yeah yeah
faridah ati soji yeah yeah
daddy ati mummy yeah yeah
them go dey proud of me yeah yeah
work and grind
chop and whine
hustle getti money make you fit chop life
work and grind
chop and whine
hustle make chop make you fit chop life
work and grind
chop and whine
bad girl come here make you dance and whine
if you no dey work you fit to change your life
abeg make you change your life

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...