lirik lagu living my life – zhigymania
my life
living my life the way i want it to be
living your life the way you want it to be
yeah ohh
itz ur boi zhigymania
me living my life oh
me living my life, like i no send anybody
me living my life oh
me living my life, like i no go sorrow
me living my life oh
me living my life oh, like i no go borrow
from now till tomorrow
aye ma le …aye ma me oh
with so many wicked peopl, so many wicked people
wey no want make you blow
wey no want make you blow
aye ma le .aye ma le
with so many wicked people
bless me lord …me i no won fall oh
oluwa mi jowo, ma do ju ti me
ota po .but me i need money pupo
give me the grace lord,make i dey cash out always
oluwa cover me, me i no want disgrace oh
cos am higher than them, i no be there mate oh
all ther f*cking haters, make all of them dey rate oh
everyday me i dey always dey migrate
back to the day’s
back to the day’s oh
back to the day’s, wey nothing dey ooo
back to the day’s oh
back to the day’s, wey the boi dey struggle no time to bubble
me give god the glory
if no be him, wetin i for tory
truly n0body holy
me am better than dem
everyday me i gat more money, more life to live
and that’s how it’s
you living your life oh
you living your life, like you no send anybody
you living your life oh
you living your life, like you no g sorrow
you living your life oh
aye ma le …aye ma me oh
with so many wicked peopl, so many wicked people
wey no want make you blow
wey no want make you blow
aye ma le .aye ma le
with so many wicked people
aye ma le…
aye ma le oh …aye oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu young flow h › lirik lagu fast money – young flow h
- kumpulan lirik lagu abraham wood › lirik lagu a funeral elegy on the death of george washington – abraham wood
- kumpulan lirik lagu snooper band › lirik lagu pod – snooper (band)
- kumpulan lirik lagu lucian latin music › lirik lagu panda – lucian (latin music)
- kumpulan lirik lagu cem yenel › lirik lagu seni o gökyüzüne ben koydum – cem yenel
- kumpulan lirik lagu bounty cocoa › lirik lagu weiter (intro) – bounty & cocoa
- kumpulan lirik lagu sun diego › lirik lagu apocalyptic 2012 (klickboombeatz remix) – sun diego
- kumpulan lirik lagu connor price ktlyn › lirik lagu new phone – connor price & ktlyn
- kumpulan lirik lagu gedankenarchitekt › lirik lagu » statusbericht vom illuminat « – gedankenarchitekt
- kumpulan lirik lagu vadix › lirik lagu мало (few) – vadix