lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mystical – ziiggyzagg

Loading...

(intro)
yeah yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah

(chorus)
mystical them never see anything like this
manny ug cardinal
them never see anything like this
elevation
higher vibration
them never see anything like this
elevation
higher vibration
them never see anything like this

(verse)
abundance pon me
steady on me grind from monday to sunday eh eh
stress for nothing
whatever me need already weighing me eh
gats maintain i cyant complain
life na game i play my role
ten toes down i no fit fold
oh yeah
tell me what’s life without a purpose
wetin be garden wey no get rose
bring the tea make i ginger
i get as e be
i get as e be
oh yeah yeah
(chorus)
mystical them never see anything like this
manny ug cardinal
them never see anything like this
elevation
higher vibration
them never see anything like this
elevation
higher vibration
them never see anything like this

(verse)
me vibrate at a higher frequency
save your hate e no dey necessary
so me break it down
so me give dem inspiration when me come around
dem wan know what me on
steady me i dey elevate without ladder
daily bread rain pon me like manner
why dem dread me like rasta
me nuh even smoke no ganja
me just dey float
top mountain goat
n0body cyan bring me down level below
nuh fit k!ll my vibe, me aura dey glow
i know what i know
cyant tell me nothing
no be fronting
god gat my back
me nuh dey lack
steady pon me grind
me nuh dey slack
cyant tell me nothing

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...