lirik lagu 10 bottles – zlatan
say go hard or go home
ah, my brother no padi for jungle oh
n0body go help you if you struggle oh
ah, say, so many things that you don’t know
ha, when e sup you go see them oh
when e finish, dem go say money miss road
when dem dey sleep, me i no dey sleep, i dey shishe oh
mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
kabiesi, na your doings make me dey shope oh
pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
franklin benjamin, in bundle bundle oh
azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
shey you will snooze?
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
ko sowo ko sobo
azul o ki n ṣe bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
ko sowo ko sobo
azul o ki n se bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
mi o se, ọmọ oro nothing concern me
if no be money matter na whyning
i don’t care, i don’t care attitude
fun awọn ọmọ aṣana yii t’ọn fẹ ba mi sun
i go dey grind, grind nonstop
make my money no get bustop
even mr. dangote never stop
abi you wan depend on person to fit chop?
when dem dey sleep, me i no dey sleep, i dey shishe oh
mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
kabiesi, na your doings make me dey shope oh
pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
franklin benjamin, in bundle bundle oh
azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
shey you will snooze?
i will never loseguard oh
never snooze, i will never lose
ko sowo ko sobo
azul o ki n ṣe bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
ko sowo ko sobo
azul o ki n ṣe bobo
ngbọ ki lo ṣe koko?
owonikoko hah, owonikoko heh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu avery watts › lirik lagu rise – avery watts
- kumpulan lirik lagu sdotflokkaa › lirik lagu who really on hots? (remix) – sdotflokkaa
- kumpulan lirik lagu coke studio bangla › lirik lagu nodir kul (নদীর কূল) – coke studio bangla
- kumpulan lirik lagu svarttjern › lirik lagu whispers and prayers – svarttjern
- kumpulan lirik lagu cyril us › lirik lagu broken – cyril (us)
- kumpulan lirik lagu agelast222 › lirik lagu gudrun – agelast222
- kumpulan lirik lagu joaquin sabina viceversa › lirik lagu ocupen su localidad (directo) – joaquín sabina & viceversa
- kumpulan lirik lagu fly artistproducer › lirik lagu solo ride – fly (artist/producer)
- kumpulan lirik lagu alan walker sophia somajo › lirik lagu diamond heart (slowed remix) – alan walker & sophia somajo
- kumpulan lirik lagu belly › lirik lagu heroic villains – belly