lirik lagu fada – zlatan
[verse 1: zlatan]
your mama say make you no dey follow me again
i’m not i’m not
your papa say if he catch me he go cut my head
na why i no come your domot o
baby me the love you give me sweet me
adaobi i want to take you all around the world
sisi mi oya farabale mu ijo o
i no wan know but i must meet your fada today
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 2: phyno]
nwa ada nwa ada you be my one and only o
oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
asa ne nunu
e fe obula echolu i go me nu nu
tell your fada si ya che nu nu
maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
i wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo
cos n0body fit to stop the love i have for you ??
nwa che kwe ne be
see i get money money ogologo
it’s looking for me a nu m a call away
gi ka na ache bekelebe iyo
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 3: flavour]
asa nwa baby you be my priority for life
i want to see your fada
mu na umu nna mu na bia to do something for your head o
we wan tv to see your fada
today today not tomorrow
we get money
we no dey borrow
ngwa bia nu kwado be nu
a yin na bia ehh
e ma na efe ge me
when we see your fada
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu el fother feat chimbala › lirik lagu tamo burlao – el fother feat. chimbala
- kumpulan lirik lagu hybrid minds › lirik lagu brighter days – hybrid minds
- kumpulan lirik lagu victor e leo › lirik lagu senhorita – victor e leo
- kumpulan lirik lagu nancys rubias › lirik lagu marcianos ye-yés – nancys rubias
- kumpulan lirik lagu chaoticcanineculture › lirik lagu who’s laughing now? – chaoticcanineculture
- kumpulan lirik lagu rolabogan › lirik lagu cada puesta al sol – rolabogan
- kumpulan lirik lagu ocean soldiers › lirik lagu mujer romántica – ocean soldiers
- kumpulan lirik lagu wrabel › lirik lagu poetry – wrabel
- kumpulan lirik lagu carlos marco feat sweet california › lirik lagu shake the boom – carlos marco feat. sweet california
- kumpulan lirik lagu luis silva › lirik lagu en vivo – luis silva