lirik lagu that guy – zlatan
[intro]
kapaichumarimarichopaco
(chech)
ayiii
(change ur producer)
astalavi, give them
say
adam chop apple
abi you no dey read bible?
what will be will be, na english be obstacle
[chorus]
many people don try, many people don fail
i no wan be that guy
if you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
i say, many people make am, many people succeed
dem no get long life
when the time comes brother, you must cry your cry
everyday, i dey thank god for my life
say na your plaster make all my corner tight
i dey pray to jah make i no backslide
agеge bread wey don turn to slicе
many people don try, many people don fail
i no wan be that guy
[verse 1]
say
i thank god say i no give up
dem foh dey whine me like satan whine jesus (je’omo)
i call them, so, dem no pick up
when i dey see this money, still dem no tell us
dubai, peckham, and i run am one kind
this your music, dem must see am worldwide (kilowi?)
you wan stop me? e be like say you wan die
you wan know wetin me and god don conclude for all star
[pre*chorus]
mr. investor
as you dey vex, make you chop life oh
’cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
[chorus]
many people don try, many people don fail
i no wan be that guy
if you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
i say, many people make am, many people succeed
dem no get long life
when the time comes brother, you must cry your cry
everyday, i dey thank god for my life
say na your plaster make all my corner tight
i dey pray to jah make i no backslide
agege bread wey don turn to slice
many people don try, many people don fail
i no wan be that guy
[verse 2]
i no wan come this life in vain
i no come this life to come fail
i no wan know hunger again
when my gbedu drop, all of them dide
awon toh nipe “koshe shey”
won
pe mi nsin, won fe ba nshere
ere ife tabi suwe?
e dakun, e je k’oro wa maye
[pre*chorus]
mr. investor
as you dey vex, make you chop life oh
’cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
[chorus]
many people don try, many people don fail
i no wan be that guy
if you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
i say, many people make am, many people succeed
dem no get long life
when the time comes brother, you must cry your cry
everyday, i dey thank god for my life
say na your plaster make all my corner tight
i dey pray to jah make i no backslide
agege bread wey don turn to slice
(timi jay on the track)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu brightonthatbeat › lirik lagu welcome to center – brightonthatbeat
- kumpulan lirik lagu jmcee › lirik lagu blind remix – jmcee
- kumpulan lirik lagu jam project › lirik lagu fencer of gold – jam project
- kumpulan lirik lagu custard › lirik lagu i just want to be with you – custard
- kumpulan lirik lagu sd2ky › lirik lagu двигай (move) – sd2ky
- kumpulan lirik lagu lil chilly › lirik lagu in my darkness – lil chilly
- kumpulan lirik lagu inswag › lirik lagu забываю (forget) – inswag
- kumpulan lirik lagu lil rjo › lirik lagu hot girl summer – lil rjo
- kumpulan lirik lagu whammyboy › lirik lagu ocean – whammyboy
- kumpulan lirik lagu young 5150 › lirik lagu money up in my house – young 5150