lirik lagu odi ya – 2baba
help me spread this message like globacom make n0body come here dey
come dey form i know say no be everybody follow come and no be every
(breast*) wey be silicon ehen make dem no come dey wash you and make
you do exactly what you wan do make you no say i no tell you make you
no let devil come dey use you but if i tell you say i love you abeg
abeg no go turn me your mugu airtime 30 billion no go do you airtime
(?) oga no go see you ehen and if i start to dey stress you let me
know because i no want to vex you bottom line
na only you wey know you the same time you go do wetin wey favour you
ahh oyi a lo mayen ko ri gbo so make we do the thing jeje
make we do the live*show eh aih eh eh oyi a lo mayen tu gbo so just
be living your life and do the thing jeje
live*show if body dey hot you, drink water no come
come dey form like b*tter because i know say you
know say i know you and no be every dressing go fit you (
ehen!) make you no make me mara eh attentiveness for my matter eh i
no fit halla i no fit shout i no wan make
na me and you dem talk about and if i tell you say i like you abeg no
let shakara come dey k!ll you airtime 30 billion no go do you airtime
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu paul thomas saunders › lirik lagu bloodlust – paul thomas saunders
- kumpulan lirik lagu lenimen › lirik lagu eureka – lenimen
- kumpulan lirik lagu hyeminsong › lirik lagu backcasting – hyeminsong
- kumpulan lirik lagu hospital simp › lirik lagu black metal veins – hospital simp
- kumpulan lirik lagu edgar wasser › lirik lagu 21.11.23 (stockholm-syndrom 2) – edgar wasser
- kumpulan lirik lagu error svi › lirik lagu what could be – error svi
- kumpulan lirik lagu sunny blaize › lirik lagu malo phor – sunny blaize
- kumpulan lirik lagu el zoinko › lirik lagu half-japanese peanut – el zoinko
- kumpulan lirik lagu promie promise › lirik lagu 2 deep – promi$e (promise)
- kumpulan lirik lagu the diaspora rou › lirik lagu page 20 – the diaspora (rou)