lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lonely at the top (mixed) – asake

Loading...

[verse 1]
it’s lonely at the top (lonely, lonely, lonely)
money on my mind (money, money, money)
don’t care what they yarning about me in particular
ko kan mi, kan mi, kan mi
out here on the road chasing my dream because i know
no one can chase it for me

[pre*chorus]
ọ́lọlọlade maa n gb’ọmọ lọ (gb’ọmọ lọ)
bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (ṣ’ọmọ lọ)
ẹ fi wọn s’ilẹ jẹ kan ma lọ
no dey find anybody na money i want (me i want)
no dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
wọn ti ge aṣakẹ l’eti lọ (l’eti lọ)
this life na one, i no get another one
i go take am do wetin i love

[chorus]
wetin you love, oh
no be wetin i love, oh
wetin i love i go do am with all my heart, oh
ogogoro no be vodka
mr. money ginger
but una know i no dey waste time
mr. money ginger
[verse 2]
just carry on, baby, no time (no time, are you serious?)
bad boy, me, i dey fine
and at the same time, me, i dey high (high)
mo duro tan, mo stand out
calm down, you go dey fine
like fine wine, no decline
sing about it, extraordinary things (dj lambo)
show me love, i go show you more
o pọ lọ pọ, pọ
wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe
ọmọ e don tey, ję ‘a ṣ’ere kére
mo n fọ f’aye, mo ti fọ f’aye
ye, ye

[pre*chorus: asake & fireboy dml]
ọ́lọlọlade maa n gb’ọmọ lọ (gb’ọmọ lọ)
bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (ṣ’ọmọ lọ)
ẹ fi wọn s’ilẹ jẹ kan ma lọ
no dey find anybody na money i want (me, i want)
but lowkey, all of them don dey notice
i’m not joking, all my guys dem dem know me
since ’06, i’ve been writing this story
i no be og, but if you ask dem, dem know me

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...