lirik lagu noise for vendor mouth – fela kuti
you no know me before abi how dey lie (you no lie)
dem no know you before abi how dey lie (you no lie)
him no know you before. i be a de lie (you no lie)
dem no know we before abi how dey lie (you no lie)
dem say we be hooligans, we no talk, we no answer
dem go call us ruffians, we no talk, we no answer
dem go call us hemp smokers, we no talk, we no answer
dem go call us prost-tutes, we no talk, we no answer
we dey work oooo, we no talk, we no answer
we dey work very hard oooo, we no talk, we no answer
now we go answer, now we go talk oooo
now we go talk oooo, now we go answer
the big big men dey fight, who i be? who are you?
the vip sef dey fight. who i be? who are you?
the parliamentarians dey fight. who i be? who are you?
dem break chair, dem break window. who i be? who are you?
now we go answer, now we go talk oooo
now we go talk oooo, now we go answer
ariwo ariwo
ariwo ariwo
i say noise for vendor mouth
i say noise for vendor mouth
him vendori woooo
him vendori woooo
dem no know we before abi how dey lie (you no lie)
abi how dey lie (you no lie)
abi how dey lie (you no lie)
abi how dey lie (you no lie)
abi how dey lie (you no lie)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu danju › lirik lagu up & down – danju
- kumpulan lirik lagu d twist › lirik lagu axel foley – d-twist
- kumpulan lirik lagu fela kuti › lirik lagu open & close – fela kuti
- kumpulan lirik lagu berthet › lirik lagu j’ecoute le dernier – berthet
- kumpulan lirik lagu bootsy collins › lirik lagu physical love – bootsy collins
- kumpulan lirik lagu hylia › lirik lagu gladiator – hylia
- kumpulan lirik lagu boat club › lirik lagu nowhere – boat club
- kumpulan lirik lagu g spin › lirik lagu you are useless – g-spin
- kumpulan lirik lagu stogie t › lirik lagu we own this bitch – stogie t
- kumpulan lirik lagu black bottom lighters › lirik lagu home grown – black bottom lighters