lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pray for me – newlife

Loading...

#intro
oh no oh no oh no
hmm oh no no no
my eyes don see shege banza (eh)
hibeekay on the beat o
mr newlife on the mic o
oh no oh no

#chorus
mama pray for me
papa pray for me
water don full my eyes oo
which time wey i go blow
which year wey i go shine
time don dey go
time wait for no man
family pray for me (iyeee)
friends wish me well oo (iyeee)
water don full my eyes oo (iyeee)
which time wey i go blow (i swear me i no know)
which year wey i go shine (i swear me i no know)
time don dey go (true talk)
timе wait for no man (i say true talk)

#verse
they call me nеwlife
them call me newlife
e don tey wey i don dey chase my music
no be today o
that’s why i dey call all my friends and family
make them come around
before something go happen
e be like sey i wan kolo
just pray for me
everybody pray for me
cause water don full my eyes
man pikin dey confuse
i need someone to check on me
somebody check on me
#chorus
mama pray for me (iyeee)
papa pray for me (iyeee)
water don full my eyes oo (iyeee)
which time wey i go blow (i swear me i no know)
which year wey i go shine (i swear me i no know)
time don dey go (true talk)
time wait for no man(i say true talk)
family pray for me (iyeee)
friends wish me well oo (iyeee)
water don full my eyes oo (iyeee)
which time wey i go blow (i swear me i no know)
which year wey i go shine (i swear me i no know)
time don dey go (true talk)
time wait for no man (i say true talk)

#verse
somebody tell me
if this music thing na for me
somebody tell me
cause i’m loosing my mind
i don work taya
i don go mantain of fire
oluwa answer my prayer
make my hustle no go in vain oo
see i don work tayaa
i don go mantain of fire
oluwa answer my prayer
make my hustle no go in vain oo
make i no go dey rob oo
cause i no wan go to jail oo
#chorus
mama pray for me (iyeee)
papa pray for me (iyeee)
water don full my eyes oo (iyeee)
which time wey i go blow (i swear me i no know)
which year wey i go shine (i swear me i no know)
time don dey go (true talk)
time wait for no man(i say true talk)
family pray for me (iyeee)
friends wish me well oo (iyeee)
water don full my eyes oo (iyeee)
which time wey i go blow (i swear me i no know)
which year wey i go shine (i swear me i no know)
time don dey go (true talk)
time wait for no man (i say true talk)

#outro
yo yo yo oh no no (iyeee)
oh no no no no no no (iyeee)
life e no easy for man o at all o (iyeee)
e no easy for man o (i swear me i no know)
somebody check on me (i swear me i no know)
newlife say so (true talk)
hmm hmm hmm hmm hmm hmmmm (i say true talk)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...