lirik lagu bad – once
yeah
once
me i no dy like to dy lie ah ah
girl ur backside na fire ya
e don dy pas oo my power wa
jaja ja i don dy pass my terminal
shifu beat want to kpa mi na
ebele be something oo
cos i no dy sleep all night i dy make banger o
i dy make banger o
if you want to come around
you must to get compass
i dy go far far
cos i no dy sleep all night i dy make banger o
i dy make banger o
if you want to come around
you must to get compass
i dy go far far
tell me am right
but
me i no b tha common guy
i just want to dy by your side and dy alright
tell me am right
but
me i no b tha common guy
i just want to dy by your side and dy alright all night
baby am bad aaah aaah aaah aaah
i love the way that u make me feel
me i just b normal human being
baby am bad aaah aaah aaah aaah
i love the way that u make me feel
me i just b normal human being
sabi girl no dy too like talk
i like d way u walk
i like d way u talk
this kind love i get is destined
i con dy wonder where my blessing
she do pick my call
she likes to text all night
this kind of love i swear it′s interesting
weda to stay or leave i keep on guessing
every little thing we be talking
a lot of times it is arguing
whenever it’s late don′t call back text me
you say i talk too much but i’m capping
baby i’m just fine alright
honestly i′m fine all right
tell me am right
but
me i no b tha common guy
i just want to dy by your side and dy alright
tell me am right
but
me i no b tha common guy
i just want to dy by your side and dy alright all night
baby am bad aaah aaah aaah aaah
i love the way that u make me feel
me i just b normal human being
baby am bad aaah aaah aaah aaah
i love the way that u make me feel
me i just b normal human being
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu serhado › lirik lagu ez kî me? – serhado
- kumpulan lirik lagu max dlg › lirik lagu pars de là 2 – max dlg
- kumpulan lirik lagu yungxen777 › lirik lagu wtf!* – yungxen777
- kumpulan lirik lagu g7osspill › lirik lagu tears fall – g7osspill
- kumpulan lirik lagu suk6bly9t › lirik lagu трек про машину и копов (track about the car and the cops) – suk6bly9t
- kumpulan lirik lagu savage toddy › lirik lagu conséquences – savage toddy
- kumpulan lirik lagu will the dirties › lirik lagu utopic world – will & the dirties
- kumpulan lirik lagu lokman › lirik lagu saturne take2 – lokman
- kumpulan lirik lagu murkage dave › lirik lagu east london freestyle – murkage dave
- kumpulan lirik lagu engelbert humperdinck › lirik lagu love story – engelbert humperdinck