lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu afro love – soundgang

Loading...

my baby
dey feel you pass
kekedike eehh my baby
oh nanana
everything i do
litty litty
woman wey i carry
pretty pretty
everything i do
e be litty litty
woman wey i carry
she be pretty pretty
like a bell e dey ring
your matter for my head
sey i no fit dey sleep
ah ah ah
ooh yeah
shey you thinking of me
when you are falling asleep
shey na me you dey see
ahh ha ha!
shey you know
sey your hips
no dey lie
when you move
from the left to the right
fire burning
inna your eyеs
say na you be my
number one
no go lеt another man
ever come around
sey they wanna take my place
me i go forget
bullet for head
make you no forget
ooh yeah
me i dey forget
bullet for head
any one wey no
want make we connect
ooh yeah
ahaha
i’m winning though
i’m not fighting
she keep on loving
my kind thing
she halla at me eeh
halla at me ehh
tell me can we
can date
whatever you want
baby sey na
wetin i go
anything you want
baby sey na
wetin i go dooooo
i go let my chest
be your pillow
whenever you want
to lay your head
your head
me and you go dance
to awilo
memories you no fit to forget
forget !
shey you know sey
your hips no dey lie
when you move from
the left to the right
fire burning inna your eyes
say na you be my number one
no go let another man
ever come around
sey they wanna
take my place
me i go forget
bullet for head
make you no forget
ooh yeah
me i dey forget
bullet for head
any one wey no
want make we connect
oh yeah
ahaha
i got love for you
know i never lied
anything you want
girl i swipe
said i want it
so i go
pay the price
love get me high
thinking bou’ you
day & night
yea
listen
uh
exotic girls steady calling
i never listen
gave you d
gave you heart
leave ‘em wishing
fly to bali, pocket heavy
so i put the tip in
n*ggas steady wishing
but can never hit it
yea
three strokes now
now she wan date now
off clothes now
and she want some loud
pretty sweet vibe
she’on like big mouths
she like fly boys
dislike you touts
dislike you touts
dislike you touts oo
shawtie stuck
inna me mind o
steady missing
dat behind o
behind o
behind ooo
yeah
see me now
one biggie man
shawties ah
following mua
turn ‘em down
yeah i turn ‘em down
turn ‘em down
say na you i want
see me now
one biggie man
shawties ah
following mua
turn ‘em down
yeah i turn ‘em down
turn ‘em down
say na you i want
say na you be my number one
no go let another man
ever come around
sey they wanna
take my place
me i go forget
bullet for head
make you no forget
ooh yeah
me i go forget
bullet for head
any one wey no want
make we connect
oooh yea

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...